Нижче наведено текст пісні My Load , виконавця - Fabian з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
Fabian
Na who geti loadi wey you dey carry?
Na who geti loadi wey you dey carry eee e?!
Na who geti loadi wey you dey carry brother?
Call: Jesus You carry my load for me eee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Some people dey carry wetin no be dem own
Dem dey take their mouth dey talk am
I geti this, I geti that
That thing no be your portion ee
Call: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m broke eee
Res: Jesus e carry
Call: When I’m down ee e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m lonely eee
Res: Jesus e carry
Call: You brake my heart
Res: Jesus e carry
Call: Eh!
E carry e
Res: E carry
Call: All my troubles
Res: Jesus e carry
Call: All my trouble eee
Res: Jesus e carry
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: If I try narrate the things You do eee
Res: Oga agbakam isi
Call: the way You dey carry me like baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Call: chim idi ebube
Res: okoko o
Call: The way You dey do me
Res: I never know
Carry me comot for makoko
You tush my life from head to toe
The way You dey bless me double o e e!
Res: Ewee chime e
Call: you comot my life from trouble o, le le!
Res: Chime e, eee
Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee
Res: you carry my loadi for me
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee
Res: You carry my loadi for me
Call: You carry o, my loadi ee
Res: you carry my loadi for me
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e
Res: you carry my loadi for me
My blessing is not of this world e e e
My success is not of this world yeee e
Touch not my anointed
Do my prophet no harm
For who God has blessed
No man no man can curse
Call: Anything I do e
Res: Jesus e carry
Call: Any song I sing ee
Res: Jesus e carry
Call: Anywhere I go
Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: Eee Jesus You carry my load for me
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my load for me ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e
Res: you carry my loadi for me…
На хто ви несете?
На хто ви несете eee e?!
На хто завантажив, брата, що ти носиш?
Заклик: Ісусе, Ти несеш мій вантаж заради мене
Res: Ви несете мій loadi для мене
Зателефонуйте: Тато. Ти несеш для мене мій лоаді
Res: Ви несете мій loadi для мене
Заклик: Ісусе, Ти несеш для мене мій loadi yeeee
Res: Ви несете мій loadi для мене
Зателефонуйте: Тато. Ти несеш для мене мій лоаді
Res: Ви несете мій loadi для мене
Деякі люди не носять з собою не будь власними
Dem dey беруть їхні уста, щоб говорити am
Я отримую це, я отримую те
Ця річ не бути твоєю порцією
Телефонуйте: я не займаю роботу e
Res: Ісусе e Carry
Зателефонувати: Коли я зламався, еее
Res: Ісусе e Carry
Зателефонуйте: Коли я внизу ee e
Res: Ісусе e Carry
Дзвінок: Коли я самотній еее
Res: Ісусе e Carry
Дзвінок: ти розбив моє серце
Res: Ісусе e Carry
Телефонуйте: Е!
E переносити e
Res: E carry
Телефонуйте: усі мої проблеми
Res: Ісусе e Carry
Зателефонуйте: усі мої неприємності
Res: Ісусе e Carry
На Ісус Христос, будь одним
Ми несемо мій loadi для мене
На Ісус Христос, будь одним
Ми несемо мій loadi для мене
Він прийшов померти на хресті
Просто щоб нести мій loadi для мене
Він прийшов померти на хресті
Просто щоб нести мій loadi для мене
Зателефонуйте: якщо я спробую розповісти, що ви робите еее
Res: Oga agbakam isi
Зателефонуйте: як ви несете мене, як малюк о-о
Res: Ime dalam obim le
Телефонуйте: chim idi ebube
Res: okoko o
Зателефонуйте: так, як ви мене робите
Res: Я ніколи не знаю
Неси мені комот для Макоко
Ти перевертаєш моє життя з ніг до голови
Те, як Ти благословляєш мене вдвічі більше!
Res: Ewee chime e
Зателефонуй: ти бережеш моє життя від біди, о, ле ле!
Res: Chime e, eee
Зателефонуйте: Тату
Res: ви несете мій loadi для мене
Зателефонуйте: я кажу, що ви несете нести нести нести нести нести нести еее
Res: Ви несете мій loadi для мене
Зателефонуйте: Ви несете о, мій loadi ee
Res: ви несете мій loadi для мене
Поклич: Ей, Ісусе, ти несеш мій нош за мене e e e
Res: ви несете мій loadi для мене
Моє благословення не від цього світу
Мій успіх не з цього світу
Не торкайтеся мого помазаника
Не зашкодь моєму пророку
Для кого Бог благословив
Жодна людина не може проклинати
Телефонуйте: все, що я роблю e
Res: Ісусе e Carry
Виклик: будь-яку пісню, яку я співаю
Res: Ісусе e Carry
Телефонуйте: куди б я не пішов
Res: я благословенний, я благословенний, я благословенний
На Ісус Христос, будь одним
Ми несемо мій loadi для мене
На Ісус Христос, будь одним
Ми несемо мій loadi для мене
Він прийшов померти на хресті
Просто щоб нести мій loadi для мене
Він прийшов померти на хресті
Просто щоб нести мій loadi для мене
Поклич: Е-е, Ісусе, Ти несеш мій вантаж за мене
Res: ви несете мій loadi для мене
Поклич: Ісусе Ти несеш ее, Ти несеш ее, Ти несеш ее
Res: ви несете мій loadi для мене
Заклик: Ісусе, Ти несеш мій вантаж за мене
Res: ви несете мій loadi для мене
Поклич: ти несеш мій вантаж, ти несеш мій вантаж, тато
Res: ви несете мій loadi для мене
Дзвоніть: ви несете, ви несете, ви несете, ви несете мій вантаж e
Res: ви несете мій loadi для мене…
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди