Нижче наведено текст пісні Oga , виконавця - Yemi Alade з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
Yemi Alade
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Oga
As you see me
I be Oga, no be package oh
As you see me
Dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh
As you see me
For we side na big boys oh
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
Oga oga
Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga
Dem be think say na joke
Oga like that
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Obi mo bi mo
Ebubedike… Ice Water
Obi mo bi mo
Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Ehn Oga
Ога
Як ви мене бачите
I be Oga, no be package oh
Як ви мене бачите
Вони називають мене головою
І навіть якщо ти підеш за мною, то йди в моє село
Я відчуваю себе оооо
Як ви мене бачите
Бо ми на стороні великих хлопців
Все тушкувати все гарне
Забагато соусу, ви боїтеся спецій
Las las oh (hey) ми їдемо все добре
Гей, ти хочеш зробити ставку
Зробіть ми кидати кубики
Ні ні ні ніі ооо
Ми овернемося
Ні ні ні ніі ооо
Ога ні мі о
(Ога так)
І кредитне електронне шоу
Ні, тож ми благословляємо
(Ога так)
Я думаю, що не жартуйте
Але вони не встають
(Ога так)
Сім’я дзвонить на мій телефон
Але гроші все одно накопичуються
(Ога так)
Дівчинка завжди онлайн
Але дані ні ді закінчилися
Ога ога
Будьте вдячні за шоу
Подумайте, так ми йдемо одягатися
Ога ога
Подумайте, не жартуйте
Ога так
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Ehn Oga
Обі мо бі мо
Ебубедіке… Крижана вода
Обі мо бі мо
Щасливий ти, дитинко
Насолоджуйся життям, дитино
Щасливий ти, дитинко
Солодке для цієї сторони, дитино
Wetin dey constant (насолода)
Згинання достатку (насолода)
Дуже важливо (задоволення)
Живіть своїм найкращим життям
Все тушкувати все гарне
Забагато соусу, ви боїтеся спецій
Las las, о, ми їдемо добре
Гей, ти хочеш зробити ставку
Зробіть ми кидати кубики
Ні ні ні ніі ооо
Ми овернемося
Ні ні ні ніі ооо
Ога ні мі о
(Ога так)
І кредитне електронне шоу
Ні, тож ми благословляємо
(Ога так)
Я думаю, що не жартуйте
Але вони не встають
(Ога так)
Сім’я дзвонить на мій телефон
Але гроші все одно накопичуються
(Ога так)
Дівчинка завжди онлайн
Але дані ні ді закінчилися
(Ога так)
І кредитне електронне шоу
Ні, тож ми благословляємо
(Ога так)
Я думаю, що не жартуйте
Але вони не встають
(Ога так)
Сім’я дзвонить на мій телефон
Але гроші все одно накопичуються
(Ога так)
Дівчинка завжди онлайн
Але дані ні ді закінчилися
(Ога так)
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди