Нижче наведено текст пісні Dem Mama , виконавця - Timaya з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
Timaya
I say they done come
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
Nothing we do them
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh
I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh (chai)
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh
I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
I don die oh
Poverty no good at all oh (chai)
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh
I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Я кажу, що вони прийшли
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
Ми нічого не робимо
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
Нігерія в моїй країні о
Байєлса на мій штат о
Це реальність
Байєлса, о
Дев'ятнадцять дев'яносто дев'ять о
Клянусь, я не забуду, о
Коли вони вбивають людей о
А дітей вони роблять сиротами ой
У будь-який час я думаю о
Вода ллється з моїх очей
Хтось скаже, щоб я пішов
Але я кажу, що я мушу говорити, о
Я кажу, що вони не вбивають їх, мамо е (е е)
Вони не вбивають їх тата
Я кажу, що вони не вбивають їх маму
їх тато їх мама їх тато їх мама е
Я кажу, що вони вбили їх маму ех їх тата, е а
їх, мамо, ааа
Wetin we go do iyo
Зробіть iyo
Скажіть do iyo
На так вони маршують де йо
Десять тисяч солдатів за дорогу iyo
Запитайте їх, куди вони йдуть
Вони кажуть, що вони йдуть Байєлса о
Яке місце для Байєлса
Одне село називають Оді о
На ім входять у наше село
і зґвалтувати наших молодих дівчат
І зроби нас бездомними, о (чай)
Вони вбивають нашу маму йо
Вони вбивають наш ппаа ійо
Вони вбивають наших братів
Вони вбивають наших сестер
І зробіть нас бездомними о
Wetin we go do iyo
Зробіть iyo
Скажіть do iyo
Всі плачуть о
Я кажу, що уряд їм поганий
Я кажу, що вони не вбивають їх, мамо е (е е)
Вони не вбивають їх тата
Я кажу, що вони не вбивають їх маму
їх тато їх мама їх тато їх мама е
Я кажу, що вони вбили їх маму ех їх тата, е а
їх, мамо, ааа
Wetin we go do iyo
Зробіть iyo
Скажіть do iyo
Я не вмираю, о
Бідність зовсім не добре, о (чай)
Щодня для Нігерії
На так люди, які вони вмирають, о
Еееее, наша влада о
Ні, чому ти не змушуєш нас плакати
Оооо, щодня для Нігерії
Так що люди помирають
Їм дружно по хаті на ранок о
Грошей немає для вашої руки
Поліція зупинить вас на дорозі
Вони йдуть забирати ту, яку ви отримаєте
Вони висувають звинувачення за вашу голову о
Для того, щоб wetin you no do iyo
Перш ніж піти, дізнайтеся
Мій брате, ти не знаходишся в камері
Я кажу, що вони не вбивають їх, мамо е (е е)
Вони не вбивають їх тата
Я кажу, що вони не вбивають їх маму
їх тато їх мама їх тато їх мама е
Я кажу, що вони вбили їх маму ех їх тата, е а
їх, мамо, ааа
Wetin we go do iyo
Зробіть iyo
Скажіть do iyo
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди