Нижче наведено текст пісні Where I Come From , виконавця - Shatta Wale з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
Shatta Wale
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Звідки я родом, ніхто не платить викуп
Звідки я родом
Будьте схожі на нікого, боже мій
Звідки я родом, люди спробують Phantom
Пікін летить до Лондона
Але я кажу вам, якщо ви спробуєте, ви йдете taya oo
Звідки я родом
Люди не мають значення
Ось чому
Я я не йду у церкву
Моя біблія для моїх сундуків, о
Я буду сам собі пастором
Lomi ee lomi
Я ніби мрію
Я не хочу прокидатися
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man, якого раніше не бачив
Ломі-е-е-лом, тьфу-тьфу-тьфу
Життя — це війна, я не бажаю впасти
Я кажу о баба Боже
Допоможіть мені зламати цю стіну
Я знаю, що життя - це війна, я не хочу впасти
Я кажу о баба Боже
Допоможіть мені зламати цю стіну
Звідки я родом
Багато проблем є оо
Я кажу не їсти на стіл
До вечора ми розбиваємо мозок
Звідки я родом
Окада будь нашим транспортом
Станція Тротро стане нашим аеропортом
Ми не отримуємо візу, тож як ми летимо оо
Звідки я родом
Будьте тим, кого знаєте
І звідки я родом
Ніхто не знає, ніхто не знає завтра
Lomi ee lomi
Я ніби мрію
Я не хочу прокидатися
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man, якого раніше не бачив
Ломі-е-е ломі, тьфу тьфу
Життя — це війна, я не бажаю впасти
Я кажу о баба Боже
Допоможіть мені зламати цю стіну
Я знаю, що життя - це війна, я не хочу впасти
Я кажу о баба Боже
Допоможіть мені зламати цю стіну
Звідки я родом, ніхто не платить викуп
Звідки я родом
Начебто нікого не хвилює, Боже мій
Звідки я родом, люди спробують Phantom
Пікін летить до Лондона
Але я кажу вам, якщо ви спробуєте, ви йдете taya oo
Lomi ee lomi
Будьте, як я мрію
Я не хочу прокидатися
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man, якого раніше не бачив
Ломі-е-е ломі, тьфу тьфу
Життя — це війна, я не бажаю впасти
Я кажу о баба Боже
Допоможіть мені зламати цю стіну
Я знаю, що життя - це війна, я не хочу впасти
Я кажу о баба Боже
Допоможіть мені зламати цю стіну
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди