Нижче наведено текст пісні Run Am , виконавця - GospelOnDeBeatz, Davido and Peruzzi, Davido, Peruzzi з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
GospelOnDeBeatz, Davido and Peruzzi, Davido, Peruzzi
Oh 1 time
Oh 2 time
Eeh bad guy
Alternate Sounds
Oh bad guy
Chee
Biri bang bang
Eh 1 time
Oh 2 time
Eeh bad guy
Chee
Eeh bad guy
GospelOnDeBeatz
Oh no no no
You no fit do am
Oh no no no
You no fit run am
Oh no no no, oh no
You no fit do am
Chee
Oh no no no
Oh no no no
You no fit run am
You no fit
Oya come make I yarn this one
(Yarn this one)
Shey you dey find who go yarn this one
Check this one
And if you like make you dull this one
At the end of the day
When the matter don burst
You go know say you run this one
Oh no
See me a baller 100 degrees
Na God dey do am
The money dey for where I dey
How you see am?
Action!
Loud am dem boys
For where we dey
You wan try?
Oh no no no
You no fit do am
Oh no no no
You no fit run am
Oh no no no, oh no
You no fit do am
Chee
Oh no no no (oooh)
Oh no no no
You no fit run am
(You no fit run am)
You no fit
Eh!
Which one?
And she say she wanna real one
She say she want this one
Shey na me wey go buy this one?
Wait, check this one
And you know you never met a real don
At the end of the day
Where the gbedun don play
You go know say you jam this one
Eh eh!
All of this cash I gather
Na God dey do am
E dey my back pocket
How you see am?
Action!
Loud am dem boys
For where we dey
1 time, 2 time o girls
O guys, let’s go
Oh no no no
You no fit do am
(You no fit do am, I don do am)
Oh no no no
You no fit run am
(You no fit run am, you no fit run am)
Oh no no no, oh no
(Oh bad guy, oh bad girl)
You no fit do am
(Shekpe)
Chee
Oh no no no
Oh no no no
You no fit run am
You no fit
Oh no no no!
GospelOnDeBeatz
You no fit run am
And if you try am
You no fit do am o
Biri bang bang
Alternate Sound
Eh eh!
Ой 1 раз
Ой 2 рази
Ех поганий хлопець
Альтернативні звуки
О, поганий хлопець
сир
Бірі банг банг
Ех 1 раз
Ой 2 рази
Ех поганий хлопець
сир
Ех поганий хлопець
GospelOnDeBeatz
О ні ні ні
Ти не годишся
О ні ні ні
Ви не можете бігти
О ні ні ні, о ні
Ти не годишся
сир
О ні ні ні
О ні ні ні
Ви не можете бігти
Ви не підходить
Ойя, приходь, щоб я вивів цю пряжу
(Оце пряжа)
Шей, ти знайдеш, хто піде на це
Перевір цей
І якщо бажаєш зробити це нудним
В кінці дня
Коли справа не лопне
Ви знаєте, що керуєте цим
О ні
Подивіться на м’яч на 100 градусів
Na God dey do am
Гроші залежать від того, де я
Як ти бачиш мене?
Дія!
Loud am dem boys
Для того, де ми dey
Хочеш спробувати?
О ні ні ні
Ти не годишся
О ні ні ні
Ви не можете бігти
О ні ні ні, о ні
Ти не годишся
сир
Ой ні ні ні (ооо)
О ні ні ні
Ви не можете бігти
(Ти не годишся бігти)
Ви не підходить
Ех!
Який?
І вона каже, що хоче справжнього
Вона каже, що хоче цього
Шей, назви мене, ми підемо купити це?
Зачекайте, перевірте це
І ви знаєте, що ніколи не зустрічали справжнього дона
В кінці дня
Де гбедун дон грає
Ви знаєте, кажете, що джем цього
Е-е-е!
Усі ці гроші я збираю
Na God dey do am
Відкрийте мою задню кишеню
Як ти бачиш мене?
Дія!
Loud am dem boys
Для того, де ми dey
1 раз, 2 рази дівчата
О хлопці, ходімо
О ні ні ні
Ти не годишся
(Ти не підходиш, я не підходжу)
О ні ні ні
Ви не можете бігти
(Ти не придатний для бігу, ти не придатний для бігу)
О ні ні ні, о ні
(О, поганий хлопець, о, погана дівчинка)
Ти не годишся
(Шекпе)
сир
О ні ні ні
О ні ні ні
Ви не можете бігти
Ви не підходить
О ні ні ні!
GospelOnDeBeatz
Ви не можете бігти
І якщо ви спробуєте am
Ви не годитеся робити am o
Бірі банг банг
Альтернативний звук
Е-е-е!
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди