Нижче наведено текст пісні OMG (Free Me) , виконавця - P-Square з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
P-Square
O. M. G
P P P P SQUARE
Oh my God oo
Oh my God oo
Them dey dey speculate
Oya feel me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop champagne and we no dey drown oo ey
Why you dey dey frown
Why you dey frown when we dey your town
Why e be say you no dey look around
Then you go know say no be mouth oo ey
Oh my God oo (oh my God oo)
Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)
Some people dey mad oo, say na juju we dey add oo (we dey add oo)
Na the collabo wey we dey do with our God o
Na him dey yakata the work oo
No be today, no be today
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (man oo)
Na God eh (Na God eh) feel me now!
Oya make you free me (free me, free me) Be yourself you can never be me (omo na
God o)
Oya make you free me (Free me, free me)
Be yourself you have never be me (omo na God o)
Why you dey analyze (analyze)
Why you dey vex and criticize (criticize)
Na my time I dey utilize wey dey make my account to dey high rise (high rise)
If you sit down there dey look oo
Your bank alert go dey minimize oo
And if you won wear my shoes o, ngwanu take am out of whether na your size oo ey
Oh my God oo (oh my God o)
Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)
Some people dey mad o, say na juju we dey add o (we dey add o)
Na the collabo, wey we do with our God o
Na him dey yakata the work oo
No be today, no be today
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb (take climb)
No be man oo
Na God eh (Free me now)
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (Oya make you free me)
Be yourself you can never be me (Omo na God)
Oh my God oo
Oh my God oo
Them dey dey speculate, Oya free me now
Oh my God oo
Oh my God oo
Them dey dey speculate
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles (like Ray Charles)
Some of them dey wonder (some of them dey wonder)
Like Stevie wonder
How we take climb (take climb)
No be man o
Na God eh (Free me now)
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me (omo na God o)
О БОЖЕ МІЙ
P P P P Квадрат
Боже мій оо
Боже мій оо
Вони спекулюють
Ой, відчуй мене зараз
Коли ми прийдемо
Ми закриємо це місто
Ми займаємося роком і бугі-даун
Ми вип’ємо шампанське, і не не втопимося
Чому ти хмуришся
Чому ти хмуришся, коли ми знищуємо твоє місто
Чому ви не кажете, що не дивіться навколо
Тоді ви знаєте, скажи не будь оо ой
Боже мій оо (о мій Боже оо)
Вони кажуть, що ми діє джаз (dem say we dey jazz o)
Деякі люди розуміють оо, кажуть na juju we dey add oo (we dey add oo)
Про співпрацю, яку ми робимо з нашим Богом
Na him dey yakata the work oo
Не будь сьогодні, не будь сьогодні
Вони високо (дей високо)
Як Рей Чарльз
Деякі з них дивуються
Як Стіві Уандер
Як ми піднімаємось (піднімаємось)
Ні будь мужчиною о (чоловік оо)
На Боже е (Na Боже е) відчуй мене зараз!
Ой, змусиш мене звільнити мене (звільни мене, звільни мене) Будь собою, ти ніколи не можеш бути мною (omo na
Йди робити)
Оя, змусиш мене звільнити мене (Звільни мене, звільни мене)
Будь собою, ти ніколи не був мною (omo na God o)
Чому ви аналізуєте (аналізуєте)
Чому ти дратуєшся і критикуєш (критикуєш)
На мій час, коли я використовую, щоб зробити обліковий запис для високого зростання (високого рівня)
Якщо ви сидите там, вони виглядають оо
Ваше банківське сповіщення може бути зведено до мінімуму
І якщо ти вдягнеш моє взуття
Боже мій оо (о мій Боже о)
Вони кажуть, що ми діє джаз (dem say we dey jazz o)
Деякі люди гніваються, кажуть: na juju we dey add o (we dey add o)
На співробітництві, ми робимо з нашим Богом o
Na him dey yakata the work oo
Не будь сьогодні, не будь сьогодні
Вони високо (дей високо)
Як Рей Чарльз
Деякі з них дивуються
Як Стіві Уандер
Як ми піднімаємось (піднімаємось)
Ні будь мужчиною
Не боже е (звільни мене зараз)
Оя, змусиш мене звільнити
Звільни мене, звільни мене
Будь собою, ти ніколи не зможеш бути мною (omo na God o)
Оя, змусиш мене звільнити мене (Ойя, змусиш мене звільнити мене)
Будь собою, ти ніколи не зможеш бути мною (Омо на Бог)
Боже мій оо
Боже мій оо
Вони припускають, Ойя звільни мене зараз
Боже мій оо
Боже мій оо
Вони спекулюють
Вони високо (дей високо)
Як Рей Чарльз (як Рей Чарльз)
Деякі з них дивуються (деякі з них дивуються)
Як Стіві Уандер
Як ми піднімаємось (піднімаємось)
Ні будь мужчиною
Не боже е (звільни мене зараз)
Оя, змусиш мене звільнити
Звільни мене, звільни мене
Будь собою, ти ніколи не зможеш бути мною (omo na God o)
Оя, змусиш мене звільнити
Звільни мене, звільни мене
Будь собою, ти ніколи не зможеш бути мною (omo na God o)
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди