Нижче наведено текст пісні Oluwa Burna , виконавця - Burna Boy з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
Burna Boy
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
Make i introduce
To the people wey wan make i lose
Cause oluwa burna too dey talk e truth
And e don reach stage wey some people want to prosecute
Wan press me make i turn mute
Wetin you go do
Make i ask you if to say na you
If you try to put your leg inside my shoe
You go see say e no easy to do wetin i dey do
i no dey
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo as e don happen
If you feeling guilty pray make the song slap you
I don dey hear many things wey i no gbadu
Make i tell you to echo my love na so
Oooooh no be to dey shout
Is the living testimony me dey talk about
Until you see am with eye you go dey doubt
No be everything you go see wey you go yarn
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo wetin dey happen wetin dey sup
Everybody wan talk
Wetin dey shele, wetin you talk
Emi no mo tan so o
Omo tan gbo
If you dey for party play my gbedu non stop
Whether you like it or not, I go dey here very long
Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Вона бути yi mon lo be o
Емі о ло бе о
Вона бути yi mon lo be o
Емі о ло бе о
Змусити мене представити
Для людей, які ми хочемо, щоб я програв
Бо олува бурна теж говорить правду
І вони не досягають стадії, коли деякі люди хочуть притягнути до відповідальності
Хочеться натиснути на мене, щоб я вимкнув звук
Іди, роби
Змусьте мене запитати вас, чи відмовити вам
Якщо ви спробуєте засунути свою ногу в мій черевик
Ви йдете подивитеся, скажи, що не просто зробити як я роблю
я не знаю
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e coma
Ара куні мі шо гбо
Oluwa burna titi кут
Ara kuni mi sho gbo mi
Він не не страждає, іде відкривати
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Омо, як е не трапляється
Якщо ви відчуваєте провину, помоліться, щоб пісня вдарила вас
Я багато не чую, не гбаду
Змусьте я сказати вам повторювати мою любов на так
Оооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооох
Це живе свідчення, про яке я говорю
Поки ви не побачите мене очима, ви будете сумніватися
Ні будьте все, що ви ходите, переглядайте й ходите пряжою
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e coma
Ара куні мі шо гбо
Oluwa burna titi кут
Ara kuni mi sho gbo mi
Він не не страждає, іде відкривати
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo wetin dey happen wetin dey sup
Всі не розмовляють
Wetin dey shele, wetin you talk
Emi no mo tan so o
Омо тан гбо
Якщо ви хочете на вечірку, грайте в мій gbedu без перерви
Подобається вам це чи ні, але я ходжу тут дуже довго
Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e coma
Ара куні мі шо гбо
Oluwa burna titi кут
Ara kuni mi sho gbo mi
Він не не страждає, іде відкривати
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Wetin person go do wey tey no go дивіться, про що він говорить
Wetin person go do wey tey no go дивіться, про що він говорить
Мало бути
Мій брат не туди о
Мало бути
Мій брат не туди о
Мало бути
Мій брат не туди о
Мало бути
Мій брат не туди о
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди