
Нижче наведено текст пісні Comma , виконавця - Burna Boy з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
Burna Boy
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Це для всіх моїх діток з комою, мен
Спосіб коми
Wetin be це о кома
E Дон закінчити о кома
Something de miss oh comma
Я підозрюю вас, о
Чемпіон, не будь просто, о кома
Wetin be це о кома
Я не вірю, о кома
Комот для ваших почуттів, о кома
Джейлі сідай
Змусити вас не приходити говорити мені лайно зараз, кома
Погана енергія Bawo
Я йду зміню на інше зараз, о кома
Мій малюк джупа
Змусить вас скиглити під звуки гітари, о кома
Почніть голосно співати
Кома, якщо вам подобається атмосфера, яку я зараз створюю, кома
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
І якщо ти хочеш побачити мене, хай мій nigi nigi (Річі, Річі)
Una know say me I dey keep am, о справді, справді
Мої люди не кажуть гроші, дей тон ба рі мі рі мі
Wetin be це о кома
E Дон закінчити о кома
Something de miss oh comma
Я підозрюю вас, о
Чемпіон, не будь просто, о кома
Wetin be це о кома
Я не вірю, о кома
Комот для ваших почуттів, о кома
Джейлі сідай
Змусити вас не приходити говорити мені лайно зараз, кома
Погана енергія Bawo
Я йду зміню на інше зараз, о кома
Мій малюк джупа
Змусить вас скиглити під звуки гітари, о кома
Почніть голосно співати
Кома, якщо вам подобається атмосфера, яку я зараз створюю
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
І якщо ти хочеш побачити мене, хай мій nigi nigi (Річі, Річі)
Una kno say me I dey keep am, о справді, справді
Мої люди не кажуть гроші, дей тон ба рі мі рі мі
Я бачу там кому
Я бачу там кому, кому, комі
Я бачу там кому
Я бачу там кому, кому, комі
Твоє тіло погане, твоє тіло погане, о
Я бачу там кому
З твоєю фальшивою грудьми, з кремнієм, дівчино
Я бачу там кому
З твоєю такою великою попою і такою тонкою ніжкою, дитинко
Я бачу там кому
Скажи мені, чому твоя шкіра така світла, а лікті чорні, крихітко?
Я бачу там кому
Я бачу там кому
Я бачу там кому, кому, комі
Я бачу там кому
Я бачу там кому
Кома там
Це для всіх моїх діток з комою, мен
Спосіб коми
Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy • 2019
Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy • 2020
Burna Boy, Jorja Smith • 2019
Justin Bieber, Burna Boy • 2021
Burna Boy • 2019
Burna Boy • 2020
Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz • 2019
Burna Boy, Lily Allen • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди