Wake Up - Flavour

Wake Up - Flavour

  • Рік виходу: 2015
  • Тривалість: 3:45

Нижче наведено текст пісні Wake Up , виконавця - Flavour з перекладом

Текст пісні Wake Up "

Оригінальний текст із перекладом

Wake Up

Flavour

Виберіть якою мовою перекладати:

Comment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\nComment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\n(break it) hololo, … hololo\n(break it) hololo, (wande coal) hololo, … hololo\nMr Flavour, Wande Coal for the dance\nHololo Helele Hololo x8\nEverybody celebrate.\nThis na the dance to dey jolly dey\nAs we don dey dominate\nso omoge show me your figure 8 (roll am, whine am)\nIf you get money eh (get money eh)\nMy brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)\nSee this life, e no get part two eh (part two eh)\noh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)\nMr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up eh.\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up.\nMr Flavour, Wande Coal for the dance.\nHololo Helele Hololo x8\nI love your backa ehh, the way you winding up on me\nThe way you dey buga ehh, baby shakie your something\nebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe\nchineke m eh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe\nIf you get money eh (get money eh)\nMy brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)\nSee this life, e no get part two eh (part two eh)\noh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)\nMr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up eh.\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up.\nMr Flavour, Wande Coal for the dance.\nHololo Helele Hololo x8\nComment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\nComment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\nMr Flavour, Wande Coal for the dance.\nMr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it)\nMr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it)\nHololo Helele Hololo x8

Напишіть, що ви думаєте про текст пісні!

Інші пісні виконавця:

4

Egedege

Larry Gaaga, Flavour, Phyno • 2021

8

Ukwu

Flavour • 2010

9

Oluchi

Flavour, Solidstar • 2013

14

Finally

Masterkraft, Sarkodie, Flavour • 2018

15

Solid Star

Oluchi, Flavour, DJ Afrobeat • 2015

18

Ikwokrikkwo

Flavour, DJ Afrobeat • 2015

Нові тексти та переклади на сайті:

2+ мільйони текстів

Пісень різними мовами

Переклади

Якісні переклади всіма мовами

Швидкий пошук

Знаходьте потрібні тексти за секунди