
Нижче наведено текст пісні 4 Instance , виконавця - VIP, 2face Idibia з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
VIP, 2face Idibia
Na who?
Wetin dem talk?
Eh eh?
Wetin dem talk?
Eh!
Chineke me!
Eew!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord!
Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai!
hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
Ні хто?
Ви говорите?
Ага?
Ви говорите?
Ех!
Чинеке мене!
Ой!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Побачити
Наприклад
Скажіть мені, будьте одним із тих, хто дасть шанс
Скажи, що я будь одним із тих, хто буду будувати плани
Для всіх людей на користь abi
Щоб ми не погодилися
Щоб погодитися створити шанс
Але зараз я не важливий
Тому що зараз я дивлюсь здалеку
Тому ви даєте їм шанс
Щоб зробити нам і перетворити на ж жертву обставин
Вони просто ігнорують наше існування
Вони змушують нас використовувати виправдання, щоб купити шанс
Ai
Вони не знають, кажуть, що ми так
Вони використовують нас, щоб грати
Все, що ми отримуємо — це невимушений погляд
У будь-який час, коли ми виступаємо за опір
Коли вони в акті експлуатації
Абі ми просто живемо у трансі
Господи!
О боже!
Ala Oyi e!
Те, що я відчуваю
Це почуття любові
І ти знаєш, що так скажи
Ala Oyi e!
У вашому домі о
Або ви на моторі
І ви їдете повільно
Ala Oyi e!
Ця річ впливає на вашу істоту
І це вбиває твою душу
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh за те, що ми бачимо
Вони викликають у вас бажання
Подивіться на те, що ми відчуваємо
Вони викликають у мене бажання
Ala Oyi e!
Навіть якщо я захочу зрадити
Я йду все ще хочу діти
Ala Oyi e!
Встаньте, подивіться навколо себе
Б’юся об заклад, ви їдете, бо хочете
Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
За те, що ви бачите, що вас робить
Ala Oyi e!
Наприклад
Скажіть emi ni Baale з нігерійців
Гей, я поважаю вашу власну позицію
Гей, я іду створювати декорації
Щоб краще — багато
To dey Make we dey даємо шанс
Замість того, щоб пакувати гроші, вирушайте у Францію
Вони змушують страждати в повній мірі
Вони змушують мене втекти
До місця, де скажіть
Я йду — так хочеться потанцювати брейк-данс
Наприклад, де вони поважають мої навички
Куди вони йдуть ні їду, просто так
Вони жартують
Поверх людей
Ми працюємо так
Ми даємо їм ключ
До дверей до субстанції
Ми просто використовуємо їх із фрілансерами
Їхні пограбування не дають нам гарантії
Покаяння не в їх планах
Створіть роздратування моєму серцю
Тож Ala Oyi e!
Подивіться, що я відчуваю
Це почуття любові
І тоді ви знаєте, що це так
Отже… Ала Ойі!
У вашому домі так
Або ви в мото
І ви збираєтеся їти повільно, тому… Ала
Ой, е!
Відчуйте, що ця річ є
Впливаючи на вашу істоту
І вбиває твою душу… Ала
Ой, е!
Ala oyi e за те, що ми з тобою
Побачити
Wey make you Ala oyi e
Ала ойі е
Подивіться на те, що ми ми бажаємо
Відчуй ing
Вони викликають у мене бажання
Dey… Ala Oyi e!
Навіть якщо я захочу зрадити
Я йду все ще йду я хочу діти
Dey… Ala Oyi e!
Встаньте, подивіться навколо себе
І я б’юся об заклад, ви їдете за бажанням
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
для речі wey u
Дивіться, ми зробимо вас Ala Oyi e!
Ала Ойі е е е!
Ala Oyi e e e…
Зробіть так, щоб ми давали шанс…
Замість збирати гроші
Франція…
Ай!
гмн, щоб не приходити
Танцюй…
Ей, тюк нігерійців
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
Е… Ала Ойі е е е е!
Чинеке мене
Ала Ойі е е е е!
2face Idibia • 2004
2face Idibia • 2019
2face Idibia • 2017
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Free Style • 2004
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Natives, Lil Seal • 2004
2face Idibia • 2004
Larry Gaaga, 2face Idibia • 2019
2face Idibia, M.I • 2017
2face Idibia • 2006
2face Idibia • 2018
2face Idibia • 2017
Will Black, VIP • 2019
Joel Corry, VIP, Mabel • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди