
Нижче наведено текст пісні Rise Up , виконавця - 2Baba, Falz з перекладом
Оригінальний текст із перекладом
2Baba, Falz
Eh eh Ladies and gentlemen
Introducing
Extra special 2baba
And honourable Falz the bahd guy
(Bahd guyz is in the building yea)
Oow ooh yea yea, woh woh woh woh yea yea
Honorable, eih eih mmm
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Yawa dey today but hey morrow go better
Gbege wey dey now e no go kill us never
I collect 1 Trophy make I take forget am
2 bottles with 2Baba we dey for gether
Make I keep am short o mi o fe soro ju
Everybody know say all my people dem dey colorful
When the gbege jam us for body we lost 1 or 2
And the matter hook us for neck we no no what to do
Stop there, turn round you go see action
Where man fall down, he go still rise up
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
And you no fit die for your film na you be actor
You go wide the chest like you be man o' war
You go wipe the dirt like you be janitor
You recharge the energy and start afresh
Weather you dey Budapest, Lagos city, Marrakesh
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
The pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus
Better go still come wey flexing go dey unanimous
All of my people turn, dey turn up till maximum
Bad water wey dey flow come no fit carry us
As I dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo
All the kwanta wey you think say kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
To the heroes we lost, we no go forget
Heaven prepare the medal wey dem go collect
Our black panther don unite with black mamba
When the time come, we go still jam for wakanda
When you get up help us, halla captain chika
And God bless the souls of Uwa and Tina
The time tough but no matter how e rough
Bad water wey dey flow come e no fit carry us
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
This thing just wan test every man
The same thing dey happen inside inna every land
E no be competition
This one no concern politician
E just wan test every man
Same thing dey happen for every land o
This no be competition
This one no concern politic, politic
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
A guy!
Chu Falz
Gentlemen
Honorable
Extra Special
Oowww
Ех е Пані та панове
Знайомство
Екстра особливий 2baba
І шановний Фальц бахд хлопець
(Bahd guyz в будівлі, так)
Оу оу так, воу воу воу, так, так
Шановний, eih eih mmm
Як gbege відбуваються в усьому світі
І новин повно в ефірі
Вони викликають у вас печінку
Вони змушують духа зволожувати
Тож, хлопці, ви гострите очі
Ви повинні дбати про себе
Тому що крива вирівнюється
Краще йти, щоб почати, щоб сталося
Знай, скажи gbege go прийди та йди
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми мусимо вставати знову, еге ж
Gbege повинен приходити і йти
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми мусимо вставати знову, еге ж
Yawa dey сьогодні, але привіт, завтра буде краще
Не вбивайте нас ніколи
Я збираю 1 трофей, щоб забрати себе
2 пляшки разом із 2Baba
Зробіть я коротким о мі о фе соро джу
Усі знають, кажуть, що всі мої люди барвисті
Коли gbege заклинює нас за тіло, ми програли 1 чи 2
І справа чіпляє нас за шию не не що робити
Зупиніться, поверніться, подивитеся дії
Там, де людина впаде, він іде ще встає
Weytin no kill man na weytin зробити його різким наh
І ти не годишся вмирати за свій фільм, а не бути актором
Ти розгортаєш груди, наче людина війни
Ви йдете витираєте бруд, як прибиральник
Ви заряджаєтеся енергією і починаєте все заново
Погода у Будапешті, місті Лагос, Марракеше
Як gbege відбуваються в усьому світі
І новин повно в ефірі
Вони викликають у вас печінку
Вони змушують духа зволожувати
Тож, хлопці, ви гострите очі
Ви повинні дбати про себе
Тому що крива вирівнюється
Краще йти, щоб почати, щоб сталося
Знай, скажи gbege go прийди та йди
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми мусимо вставати знову, еге ж
Gbege повинен приходити і йти
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми мусимо вставати знову, еге ж
Перець все ще відпочиває, а ще відпочиває за інших рівних умов
Краще йти все одно прийти, згинаючись, іди одноголосно
Усі мої люди повертаються, вони з’являються до максимуму
Погана вода, яка тече, не несе нас
Як я дею говорю, так н гбо, шо гба мі гбо
Усі кванта вей, як ви думаєте, кажуть kole pari mo
Софун Толані, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
Героїв, яких ми втратили, ми не забудемо
Небеса готують медаль, ми збираємо
Наша чорна пантера дон об’єднується з чорною мамбою
Коли прийде час, ми їдемо ще джем для ваканди
Коли встанеш, допоможи нам, капітан Чіка
І нехай Бог благословить душі Уви та Тіни
Час важкий, але як би не було
Погана вода пливе і не несе нас
Як gbege відбуваються в усьому світі
І новин повно в ефірі
Вони викликають у вас печінку
Вони змушують духа зволожувати
Тож, хлопці, ви гострите очі
Ви повинні дбати про себе
Тому що крива вирівнюється
Краще йти, щоб почати, щоб сталося
Знай, скажи gbege go прийди та йди
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми мусимо вставати знову, еге ж
Gbege повинен приходити і йти
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми піднімаємось знову
Ця річ просто перевіряє кожен чоловік
Те саме відбувається всередині кожної землі
Не будь конкуренції
Це не політик
Я просто хочу перевірити кожного чоловіка
Те саме відбувається для кожної землі
Це не конкуренція
Це не стосується політики, політики
Як gbege відбуваються в усьому світі
І новин повно в ефірі
Вони викликають у вас печінку
Вони змушують духа зволожувати
Тож, хлопці, ви гострите очі
Ви повинні дбати про себе
Тому що крива вирівнюється
Краще йти, щоб почати, щоб сталося
Знай, скажи gbege go прийди та йди
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми мусимо вставати знову, еге ж
Gbege повинен приходити і йти
Ебелебе, ми припускаємо підстрибнути
Ебелебе, ви, мабуть, знаєте
Ми піднімаємось знову
Хлопець!
Чу Фальц
панове
Шановний
Додатковий спеціальний
Ооооо
Falz, Ajebo hustlers • 2021
Yemi Alade, Falz • 2017
Falz • 2014
Falz • 2020
Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014
Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Пісень різними мовами
Якісні переклади всіма мовами
Знаходьте потрібні тексти за секунди